Tim Godfrey – Shine Lyrics

 

Shine Lyrics

 

People dey ask me say
Wetin dey make me shine
El le le le
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine, shine, shine, shine, shine, shine, shine, shine
Shine, shine, shine, shine, shine, shine, shine, shine

Aya aya
I dey kaka raka
No more scatter, scatter
Everything kaka raka

I dey shine, I dey shine, I dey shine
I dey shine, I dey shine, shine, shine
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine, shine, shine, shine, shine, shine, shine, shine
Shine, shine, shine, shine, shine, shine, shine, shine
Shine, shine, shine, shine, shine

Brother Nwachukwu
Listen, I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef
They wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear
Jehovah don sign me
I don’t beg for bread
I got the best baker
I’m so high
I look down on sky scrapers
He prepared the table before me
In the presence of my enemy
With like 19 waiters

My face dey show (My face dey show)
My shoe dey shine (My shoe dey shine)
Anybody wey no like am
Go call Van Dam

My face dey show (My face dey show)
My shoe dey shine (My shoe dey shine)
Anybody wey no like am
Go call Van Dam

I say nobody go fit to stop my shine
Nobody go fit to bring me down
Even Nepa no go for cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine, shine, shine
Twinkle, twinkle tiny star
Make you no dey wonder
Na baba loke dey make me
Na baba loke dey make me

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam

Tim Godfrey
Prinx Emmanuel