Simi – Story Story (Acoustic) Lyrics

 

Story Story (Acoustic) Lyrics

 

Can you see me now

Born in Ojuelegba oh
Just like Wiz but on another street
Ajebo in the Ghetto
Yeah
I only learn how to hustle right after University
Up all night making demos
I say Mama I don’t wanna do no 9 to 5
When I sing song me dey feel alright
And everyday I be recording covers make ? hear am
I shaa hear am
I go to bed at 4 wake up at 6
I’m begging my producer friends for beats
Yeah I pay my dues
Yeah I pay my dues
Me no accept defeat

This is my Sto ooo ry oh
And I’m give God the Glo oo ry oh
Nothing fit to quench my fire
Till I retire
Oh what a Beautiful Journey
I got my God and Simi Army
So I go dey oh okay

Back in the days when I sang dem Gospel Songs
Oh boy it was tough oh
10k on a radio, 10
Some say me no sing style wey go fit blow
Thank God for God oh
Now I’m singing to millions
I say
Daddy I don’t wanna do no 9 to 5
When I hold Mic me dey feel alright
Anytime you hear me sing song wey you like
You no say me don write am 5 or 6 times
Done so many, so many shows for free
Dem pay with exposure, I still stay loving
Yeah I pay my dues
Yeah I pay my dues
No disrespect me

This is my Sto ooo ry oh
And I’m give God the Glo oo ry oh
Nothing fit to quench my fire
Till I retire
Oh what a Beautiful Journey
I got my God and Simi Army
So I go dey okay

I go dey okay
Go dey okay
I go dey okay oh
Nothing fit to quench my fire (fire, fire, fire)
Till I retire
Oh what a Beautiful Journey
I got my God and Simi Army
So I go dey oh okay

Performed by: