Simi – Love for Me (Acoustic) Lyrics

 

Love for Me (Acoustic) Lyrics

 

(Koba)

From that moment when I wake up
Na your grace, e dey cover me (oh, yeah)
When I comot, when I come back
Abo re lo bo mi oh
When I’m workin’, when I’m walkin’
Na your favour follow me oh
See, nothin’ wey you no fit do
Me no get another plan but you, yeah, yeah

Kini ma, kini ma, kini ma fi san ore re l’aye mi? (Too much)
Wetin I, wetin I, wetin I go pay for your love in my life?
O k’ola wo’le, Baba k’ola wo’le mi
O ko’re mi de, oh, Baba gbe’re ya’le mi
I lay all my cards on your table
And I’m countin’ on you because you

Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes, He open the door for me
Baba God too get love for me
Yeah-yeah

No be say things never hard oh
But, you give me my testimony
Even though some days I’m sad oh
O s’oro mi dayo oh, Baba
Ope mi ko ito, ojojumo ni o ma dupe
Olowo gbogboro
Na you get the kokoro oh

Kini ma, kini ma, kini ma fi san ore re l’aye mi? (Too much)
Wetin I, wetin I, wetin I go pay for your love in my life?
O k’ola wo’le, Edumare kola wo’le oh
O ko’re mi de, oh, Baba gbe’re ya’le mi
I lay all my cards on your table
And I’m countin’ on you because you

Too get love me (yeah, yeah)
Baba God too get the love for me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh-oh
Baba God too get love for me
Yes, He open the door for me
Baba God too get love for me
Yeah, yeah

Kini ma, kini ma, kini ma fi san ore re, oh-ooh-ooh?
L’aye mi, oh-ooh
I no fit pay for your love
Just wanna say thank you God
Baba mi oh, Eleburu ike
Ku ishe, Eledua
Yeah oh-yeah oh, yeah oh-yeah oh, oh-oh-ohh

Performed by: