Asake – Lonely At The Top (Remix) Lyrics

Lonely At The Top (Remix) Lyrics

It’s lonely at the top
Lonely, lonely, lonely
Money on my mind
Money, money, money
Don’t care what they yarning about me in particular
Ko kan mi, kan mi, kan mi
Out here on the road chasing my dream because I know
No one can chase it for me

L-llade maa n gb’m l
Gb’m l
Brkt idi ‘m l
‘m l
Fi wn s’il j kan ma l
No dey find anybody na money I want
Me I want
No dey hear wetin people dey talk
People dey talk
Wn ti ge Aak l’eti l
L’eti l
This life na one no get another one
I go tak am do wetin I love

Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger

I can’t waste my time, for no one
I came in this life on my own
Baby, you worry ’bout you while I face my matter
I can’t rely on you, too much money and too much pride
Still can’t buy no peace of mind
Just count the blessings, I
Baby, I’ve been way too focused to be stressed
Don’t care if I’m lonely, if I want it I’m obsessed
Oh, ooh

L-llade maa n gb’m l
Gb’m l
Brkt idi ‘m l
‘m l
Fi wn s’il j kan ma l
No dey find anybody na money I want
Me I want
No dey wetin people dey talk
People dey talk
Wn te ge Aak l’eti l
L’eti l
They say life na one no get another one
I go take am do wetin I love

Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger

It’s lonely at the top
Lonely, lonely, lonely
Money on my mind
Money, money, money
Don’t care what they yarning about me in particular
Out here on the road chasing my dream because I know