Yung6ix – You Don See Am Lyrics

Yung6ix You Don See Am Lyrics

Yung6ix – You Don See Am Lyrics

Yung6ix You Don See Am Lyrics

Don’t do me like that
Ayo mehn its Cali time 4:39 a.m
What you sayin’ nigga?
You getting paper or what?
Six way nigga what you talkin’ ’bout?
I-I can’t hear shit if you ain’t talkin’ ’bout money, nigga what’s up?

I pull up that drop top in your face, you don see am?
Bad bitch no face, you don see am? (No face)
New money on the way, you don see am? (New money, on the way)
John Cena to the fakes, (Issa fake), you don see am?
Bro, bro, you don see am? (You don see am again)
You don see am? you won see am again shoo
You don see am? you won see am again, shoo
You don see am? you won see am again, shoo
You don see am? you won see am again

I raped your career for your own bed strangle am with your pillow
If you no dey see am that means you blind like what’s on my window
My people get the way dey take dey like Buhari fans
Dem love me die like Jack for Titanic when Rose leave hin hand
The other day when I sit down dey follow Devil dey gist
Na small thing I for break hin head, Erigga na beast
I de one side dey look una, all una yansh, na shit
Personally, na me allow God let una exist
You rappers are baby diapers, no wonder you full of shit
Use your contract clean my yansh, look am now hin no full of shit?
Diamond necklace for my neck but you no dey see am
Meaning, you stupid, if i see your girl na once I go peel am

I pull up that drop top in your face, you don see am?
Bad bitch no face, you don see am?
New money on the way, you don see am?
John Cena to the fakes, you don see am?
Bro, bro, you don see am? You won see am again, shoo
You don see am? You won see am again, shoo
You don see am? You won see am again, shoo
You don see am? You won see am again, shoo

How your matter be the bar never drop? thought i warned you
Dem no know say the Gang don collect
But dem go get the Hanz when I fall through
No soft people i’ma residence,
You wanna see the Don you gotta call through
As hin stands guy i dey the BY,
But to enter Waffi na like 1200, oh God
The whip all red that’s the color, i’m still gon tint it Dr Dolor
I shoutout to my men for the Warri and
My Yenagoa boys wey dey school for Ozoro
The streets dey talk who dey hot now?
You gon get the news when you touchdown
My young niggas out still bangin’ they gon do
A nigga dirty if they catch him like in uptown
Yeah, yeah damn, i need look like i’m Korean
Song for the Jew, Judas Iscariot
I told you to move with the charity
Decline my offer, I lookin’ embarrassing
You ain’t gat swag like 6iine, smoov like me
You know I sick like in a Doctor
Playin’ even rough like Erigga,
Play wrong you can catch the bills like a Sally

I pull up that drop top in your face, you don see am?
Bad bitch no face, you don see am?
New money on the way, you don see am?
John Cena to the fakes, you don see am?
Bro

You don see am?
Abobbi how e dey be?
You wan see am?
In LA-GOS state for the update, so that my pockets, owo go full am
It’s alright if you call me a dope dealer
My music will get me my first milla
On the track I’m a venomous Godzilla
Shoutout to born sinner, shey bi you wan see am?
Everyday I’m on my grind,
I’m never makin’ excuses, i’d rather just make me some Nine
Figures in dollars brothers,
I’ma ball so hard that,
Pretty ladies just give me their time, and a head
Gettin’ ahead of my time, I’ma gettin’ ahead on my rhyme
Sound the alarm, the South is awake in their prime
And we’re proof in the booth, spittin’ goof on the line

You don see am? You won see am again, shoo
You don see am? You won see am again, shoo
You don see am? You won see am again, shoo
You don see am? You won see am again

I told myself that I had to win
I had nobody to play for my team
Was sicker than Covid when I was 19
Now the whole block wanna play for my team
Saw my first mill before I saw 18
Stones on my wrist and it cost me 18
You ain’t my blood if you ain’t got my genes
So you can’t wear my shoes ’cause it won’t fit your jeans
I don’t play games, only Game Of Thrones
They count the bodies but the bones don’t count
We both Nigerian so we know the zones
Haters just like votes and the votes don’t count
They painted me bad, take the good out of me
But I’m still the one like take two out of 3
They knew I was patient, ’cause I had the drip
Sowed millions in bitcoin and that’s what I reap (Six way)

Written by; Yung6ix

Yung6ix – You Don See Am ft. Erigga, Payper Corleone, Dr Barz (Lyrics Video) MP4