Yung CN – Nobody Lyrics

 

Nobody Lyrics by Yung CN

 

Nobody
won support my race
Only me
Wey dey run my race
No time
Shey b I dey find fame
No time
Shey be I dey find grace

Nobody
won support ur race
Only you
Wey go run the race
No time
Shey b you dey find fame
No time
Shey be you dey find grace

Show me love
I need some loving
(Haa haaaa aa)

Show me love
I need some loving
(Haaa haaaa aa)

Show me love
I need some loving o
Wo wo wo
(Haa haaa aaa)

Show me love
I need some loving
Hmm

Soo many times
I dey feel the love
( feel am feel am )

So many times
Dem dey feel the sound
(Feel am feel am)

So many times
Erima go dey manya oo
(Feel am feel am)

So many times
I dey give dem banger o
(feel am fell am hmmm)

Nobody
won support my race
Only me
Wey dey run my race
No time
Shey b I dey find fame
No time
Shey be I dey find grace

Nobody
won support ur race
Only you
Wey go run the race
No time
Shey b you dey find fame
No time
Shey be you dey find grace

Hmmm Kpalama ti manya
Manya ti manya o
Feel the sound
Manya ti manya o
Pour me the water
Pour me the fire
Feel the sound
Manya ti manya

Kpalama ti manya
Manya ti manya o
Feel the sound
Manya ti manya o
Pour me the water
Pour me the fire
Hmmm hmm

Show me love
I need some loving
(Haa haaaa aa)

Show me love
I need some loving
(Haaa haaaa aa)

Show me love
I need some loving o
Wo wo wo
(Haa haaa aaa)

Show me love
I need some loving
Hmm

Nobody
won support my race
Only me
Wey dey run my race
No time
Shey b I dey find fame
No time
Shey be I dey find grace

Nobody
won support ur race
Only you
Wey go run the race
No time
Shey b you dey find fame
No time
Shey be you dey find grace

Show me love
I need some loving
(Haa haaaa aa)

Show me love
I need some loving
(Haaa haaaa aa)

Show me love
I need some loving o
Wo wo wo
(Haa haaa aaa)

Show me love
I need some loving
Hmm

CN Amazing
Haa

Stay blessed.