Wizkid – Plenty Loving Lyrics

 

Plenty Loving Lyrics by Wizkid

 

Send you
And you know say Big Wiz I no send you
E don dey tey I one tell you
Many things wey dey my mind I one tell you
Bless the day that I found you
All the things wey dey mind I one show you
I’m on the road on a daily
Na wetin me and you go chop I want find you
Cos I go love you jeje
And I go give you make you sempe
Yea I go love baby sempe
Imma loving all you touch
I want pepe
Shebi e wo ni mo fefe
I no go use your love dey play tete
And you know sisi nene
This kind of loving I want jembe

I go let you body know
Baby let nobody know
I want let your body know
Carry go, carry go
I go let your body know
Baby let nobody know
I want let your body know
Carry go, carry go

Girl I go meet you for down down
Dem dey call me Mr lover
I go give you many loving
Say I go kill you with this loving
Girl I go meet you for down down
I go give you many loving
I go give you plenty loving
Girl I go kill you with this loving

Girl nobody wine pass you
And the things you dey do with your waist
Girl e pass me and you
Girl you dey burn pass claro
And your type I never see my girl no wayo

I go let you body know
Baby let nobody know
I want let your body know
Carry go, carry go
I go let your body know
Baby let nobody know
I want let your body know
Carry go, carry go

Girl I go meet you for down down
Dem dey call me Mr lover
I go give you many loving
Say I go kill you with this loving
Girl I go meet you for down down
I go give you many loving
I go give you plenty loving
Girl I go kill you with this loving