Ugoccié & Phyno – Breakfast Lyrics

 

Breakfast Lyrics by Ugoccié & Phyno

 

You say pack and go
Say me I’m not enough
Say you no really send me
You only want to shag me

Tomorrow you find me come
Carry your drama come
Sị mụ gbahara love o
Small thing you go find fault

No nọ nọ nọ
I no fit do again
Better better better make I see you later

No no no no
I no fit do again
Better better better make I see you later

Imakwa na ife dị na Love ọ
Ọ dịkwa tough o
Breakfast nọ be your mate
Everybody must chop o

Imakwa na ife dị na Love ọ
Ọ dịkwa tough o
Even if you too strong
Everybody must chop ọ

Enwem plans, big plans to love u
No believe say for this life I go hurt you
Ịkpọ na facetime, jụọ mụ say I trust you
Say the distance feel say I don lost you

For Instance, mụ na gị ji the whole city
Rapu ndị mmadụ and we go solve am Hopefully
VA na akọzi na anyị akụ sago woefully
Fa na akpọ anyị query n’akụkọ anyị bụ old story

Nee nụ
Abụ be m onwe m since you left me
Imakwa n’ibi n’isi mụ rent free
Maka m dalụ ọnwụnwa wey dem tempt me
I neem anya si na men are scum

Ị hangia call
Kpọọ gị twenti minutes kam tryia luck
I jee kpọta defense gị packia bus
Negodi anya n’azụ befoe ị lockia door (door)

Imakwa na ife dị na Love ọ
Ọ dịkwa tough o
Breakfast nọ be your mate
Everybody must chop o

Imakwa na ife dị na Love ọ
Ọ dịkwa tough o
Even if you too strong
Everybody must chop ọ

Na person wey dem chyke dey form pass
Onyeemelu ịfụ na ọbụzi badass
You cover bad mind with filter
With fake love and the cheap lies

It’s alright cos I’m alright
Everything mege but it’s alright
Make everything dey for the past
Even if e nọ fine I dey fine, I dey fine (it is alright)

No nọ nọ nọ
I no fit do again
Better better better make I see you later

No no no no
I no fit do again
Better better better make I see you later

Imakwa na ife dị na Love ọ
Ọ dịkwa tough o
Breakfast nọ be your mate
Everybody must chop o

Imakwa na ife dị na Love ọ
Ọ dịkwa tough o
Even if you too strong
Everybody must chop ọ