Closer Lyrics by Tee-Y Mix (feat. Moelogo & Oxlade)
Tee-Y Mix
E ye ye ye ye e ye
When you hear me say Logo
Kilo fi mi pe gan
Me wey never start
You way never setan to see that
I’m blessed and rich
I’m moving enough
At my own pace
Koto dale isu a gina
Ola o se bi kan
Just so you know
Orun lo meni to ma la
Just so you know
You can not do pass yourself
Dont worry about things
You cannot change
Be free enjoy yourself ee
Dont worry about me
You cannot help
Still searching for me oh
Ohh I’ll be alight
Monday to sunday
Chop life my own way
No dey for rat race
Huu huu huu
Dem go pay
Closer I must stay
Till that day I go ball
Nothing wey go spoil
Babalawo mo wa bebe
Oni kin mama fowo kenu
So many life experiences
Don turn me to person wey get sense e
I dey count my blessings
Day by day no stressing
Ise oluwa ko seni to ye
Ise oluwa ju ti alfa lo oo
Awa ma ridi lo lorun mi
So I say don’t worry about me
I’ll be okay ee
As long as God dey my side
Mo mama fo loke ee
Dont worry about things
You cannot change
Be free enjoy yourself ee
Dont worry about me
You cannot help
Still searching for me oh
Ohh I’ll be alight
Monday to sunday
Chop life my own way
No dey for rat race
Huu huu huu
Dem go pay
Closer I must stay
Till that day I go ball
Nothing wey go spoil
Babalawo mo wa bebe
Oni kin mama fowo kenu
Ohh I’ll be alight
Monday to sunday
Chop life my own way
No dey for rat race
Huu huu huu
Dem go pay
Closer I must stay
Till that day I go ball
Nothing wey go spoil