Rhatti – Site (Remix) Lyrics

Rhatti Site (Remix) Lyrics

Rhatti – Site (Remix) Lyrics

Rhatti Site Remix Lyrics

Hey yo
Original selecta of Sound System Agonizer of the Place
POSITIVE

I no be person wey like to dey talk just make e be say
Mana onwe Ife ndi mmadu nebe sometimes newebem I
We sake of I post picture wey e be say
E be close region be like I take style fresh for d kain picture
And e be why u dey say make I run u sub

I dey site dey work, aloba no dey call call me
I dey site dey work baby no dey disturb me
I dey site dey work
Make e no go use billing kill me o
I dey site dey work
I dey site dey work

Brick layer no dey do give away
Na for site we dey dey,
Nwa so anyi e mix Aja
Na em we dey run 2k

Brick layer no dey do give awayNa for site we dey dey,
Nwa so anyi e mix Aja
Na em we dey run 2k
URGENTLY

I be they wan ask what the matter Oloyun lo nlor fun antinatal
Shebi site la waWe dey gather Climb the ladder
We Dey hustle find the raba We dey grind together
The kind fresh wey you fresh today
Na the same thing with yesterday
Shoe site no Dey get shoe LaceI Dey work for good today’s
I give two ways
I Dey site they work
I no like I no wan disturbs No Dey give me disturbing calls
All your callings are breaking blocks

Onome you be real fine girl
I site when you Dey come
And the way you Dey do e be ten in one
All the money you bill na for site e Dey come
Na for site I Dey work and you free to Dey come

I dey site dey work
Aloba no dey call call me
I dey site dey work make e no dey disturb me
I dey site dey work, make e no go use billing kill me o
I dey site dey work, I dey site dey work

Nwanne nwe Mu na site Na mgbadata ugwuaji Nwa ikana eche give away
Conkiri Ana awu aburo Ihe umuazi
Me I Dey for workshop Na achupado ya and it’s nonstop
Oluwa me my hustle ka omo boy fu kwa cha oga na eji nwe na Ah soft
Aka aja na ebute onu mmanuMe am gonna grind till onum
Nile aburu mmanu mmanu Nwa amagu,onye Obodo na ime nkanu That pino pino
Koh my way na akpozim now ka obia gbalu
GBIM!

I dey site dey work
Aloba no dey call call me
I dey site dey work make e no dey disturb me
I dey site dey work, make e no go use billing kill me o
I dey site dey work, I dey site dey work

Brick layer no dey do give away
Na for site we dey dey,
Nwa so anyi e mix Aja
Na em we dey run 2k
URGENTLY…
Intellectual property..

Nami

Written by; Rhatti, DJ Enimoney, Picazo, Deejay J Masta
Produced by; Dominion, Nami
Released date; 30th July, 2020