Oga Network – Who Ask You Lyrics

Oga Network Who Ask You Lyrics

Oga Network – Who Ask You Lyrics

Oga Network Who Ask You Lyrics

Fine boys like us
And it’s network on this.
Alleluyah boyz

I get plenty cars for lokoja
Who ask you?
Na me wan just Dey use leg waka
Who ask you?
My guys Dey beg me to come yanky
Who ask you?
I nor wan go, I too like Naija
Who ask you?
Davido and 2face wan Dey this song
Who ask you?
But I nor need person to spoil my song.
Who ask you?

Driving license nor be for who Dey push barrow
Bleaching cream nor go fit to bleach shadow
Pikin weh say fresh peppe be like fresh tomatoes
If e never chop am, the difference nor Dey show.
Have you been to back of America?
Where Nicky minaj Dey beg to get visa
For there na my daddy be the care taker
Our work na to Dey help broke niggas .

I get plenty cars for lokoja
Who ask you?
Na me wan just Dey use leg waka
Who ask you?
My guys Dey beg me to come yanky
Who ask you?
I nor wan go, I too like Naija
Who ask you?
Davido and 2face wan Dey this song
Who ask you?
But I nor need person to spoil my song.
Who ask you?

Prity baby wait a minute
I get money I wan spend it
Just tell me what will you eat
Any thing na me go buy it.

For American government we get our share.
Who ask you?
Na we popular wizkid Dey learn
Who ask you?

Reason why you see me like this be say
I nor Dey like to show say we too get money
But as I don see you now prity baby boo
I go show say we too get money.
Nna my nwe Enugu
Ohh ya nwe Enugu

I get plenty cars for lokoja
Who ask you?
Na me wan just Dey use leg waka
Who ask you?
My guys Dey beg me to come yanky
Who ask you?
I nor wan go, I too like Naija
Who ask you?
Davido and 2face wan Dey this song
Who ask you?
But I nor need person to spoil my song.
Who ask you?

Sheh you go first go America before you join American police
Abii them deh Dey surulere Dey join America police.

Abeg McMcarthy come make we Dey go.
ATM nor Dey pay one million
Thank you for banking with us.