Bryann – Andale Lyrics

 

Andale Lyrics

 

My body le
Je ka lo sere
All the fine kele wanna come my way
One be Anabella, one be Folasade
And I tell the girlie say baby Andale

Andale o, Andale
Andale o, baby Andale
Chop the money, awa ni fowosere
And I tell the girlie say baby Andale

Okay, make you bounce your body
Faaji, faaji say make we shake Bacardi
You moving this your body, say you got the sauce
Very soon you go know what’s up

Okay, make you bounce your body
Faaji, faaji say make we shake Bacardi
You moving this your body, say you got the sauce
Very soon you go know what’s up

I say wetin dey play
Dance to my rhythm like Sunny Ade
When I give it to you baby no sere
Oya rise your faaji-meter, party after party

Andale o, Andale
Andale o, baby Andale
Chop the money, awa ni fowosere
And I tell the girlie say baby Andale

Come into my corner
Anything we do I no go talk am
Yeah, I go give you assurance
Make I treat you like ajebutter

Okay, baby, let’s go
Make I show you things
Wey you no know
I go give you things wey go sweet like dominos
Long as you no leave me S-O-L-O

Okay, make you bounce your body
Faaji, faaji say make we shake Bacardi
You moving this your body, say you got the sauce
Very soon you go know what’s up

Okay, make you bounce your body
Faaji, faaji say make we shake Bacardi
You moving this your body, say you got the sauce
Very soon you go know what’s up

Je ka lo sere
All the fine kele wanna come my way
One be Anabellla, one be Folasade
And I tell the girlie say baby Andale

Andale o, Andale
Andale o, baby Andale
Chop the money awa ni fowosere
And I tell the girlie say baby Andale

I say wetin dey play
Dance to my rhythm like Sunny Ade
When I give it to you baby no sere
Oya rise your faaji-meter, party after party

Andale o, Andale
Andale o, baby andale
Chop the money awa ni fowosere
And I tell the girlie say baby Andale

Okay, make you bounce your body
Faaji, faaji say make we shake Bacardi
You moving this your body, say you got the sauce
Very soon you go know what’s up