SPINALL – Everyday Lyrics

Everyday Lyrics

Everyday Na story (everyday Na story) Dem go promise one thing
Dem go go do something
We dey watch am for tele
Dem go whine us for rally 29 men are fallen
Omo ologo keep standing
I no go die slow (i no go die slow)
When dem wish me bad oh (dem wish me bad oh) Bi n shey n ja ke ja do (Na God dey guide oh) Everything I do (k’eleda ma sun)

Dem don dey wait make I sing gbedu oh Na only things wey I like I dey do oh Fuck the peace I know
Bring out the beast I know

Fuck all the peace I know Fuck all the peace I know Forget the internet throw
I no go die slow (i no go die slow)
When dem wish me bad oh (dem wish me bad oh) Bi n shey n ja ke ja do (Na God dey guide oh) Everything I do (k’eleda ma sun)
I no go die slow (i no go die slow)
When dem wish me bad oh (dem wish me bad oh) Bi n shey n ja ke ja do (Na God dey guide oh) Everything I do (k’eleda ma sun)
Dem don dey wait make I sing gbedu oh
Na only things wey I like I dey do oh Fuck the peace I know
Bring out the beast I know