Pheelz – Ewele Lyrics

 

Ewele Lyrics

 

Omo this hustle make you Dey reason things
The kinda things went Dey ginger you give you wings
Omo dem think say we both Dey the same plane
But dem no know say there own flight na economy

Pre-Chorus
They wan see my sorrow
Wo fe je kin Koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can’t talk
Ridimakulayo

Chorus:
EWELE EWELE EWELE
Case ita gbangba
Talomode Talagba

EWELE
Ewo lekpe Ewo Lekpe
Case Ita Gbangba
Talomode Talagba

Verse 2:
Take me for instance o
They just wan use me ko Gbe ko so
Plan wey dey get na there business o
I’ve been consistent on these stairs o
But shori
Ode lo like
24/7 i’m on the grind
All there strategies but I don’t mind
I sharply stand and I turn on the light and turn up the mic o

Pre-Chorus
They wan see my sorrow
Wo fe je kin Koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can’t talk
Ridimakulayo

Chorus:
EWELE EWELE EWELE
Case ita gbangba
Talomode Talagba

EWELE
Ewo lekpe Ewo Lekpe
Case Ita Gbangba
Talomode Talagba