Oga Network – Who Ask You Lyrics - Fortune Lyrics
Fortune Lyrics
  • Home
  • About Us
    • Advertise With Us
  • Contact Us
  • Cookies Policy
  • Disclamer
  • EULA
  • Privacy Policy
  • Terms of Service
No Result
View All Result
  • Home
  • About Us
    • Advertise With Us
  • Contact Us
  • Cookies Policy
  • Disclamer
  • EULA
  • Privacy Policy
  • Terms of Service
No Result
View All Result
Fortune Lyrics
No Result
View All Result

Oga Network – Who Ask You Lyrics

3 min read
Oga Network Who Ask You Lyrics
Oga Network – Who Ask You Lyrics

Oga Network Who Ask You Lyrics

Fine boys like us
And it’s network on this.
Alleluyah boyz

I get plenty cars for lokoja
Who ask you?
Na me wan just Dey use leg waka
Who ask you?
My guys Dey beg me to come yanky
Who ask you?
I nor wan go, I too like Naija
Who ask you?
Davido and 2face wan Dey this song
Who ask you?
But I nor need person to spoil my song.
Who ask you?

Driving license nor be for who Dey push barrow
Bleaching cream nor go fit to bleach shadow
Pikin weh say fresh peppe be like fresh tomatoes
If e never chop am, the difference nor Dey show.
Have you been to back of America?
Where Nicky minaj Dey beg to get visa
For there na my daddy be the care taker
Our work na to Dey help broke niggas .

I get plenty cars for lokoja
Who ask you?
Na me wan just Dey use leg waka
Who ask you?
My guys Dey beg me to come yanky
Who ask you?
I nor wan go, I too like Naija
Who ask you?
Davido and 2face wan Dey this song
Who ask you?
But I nor need person to spoil my song.
Who ask you?

Prity baby wait a minute
I get money I wan spend it
Just tell me what will you eat
Any thing na me go buy it.

For American government we get our share.
Who ask you?
Na we popular wizkid Dey learn
Who ask you?

Reason why you see me like this be say
I nor Dey like to show say we too get money
But as I don see you now prity baby boo
I go show say we too get money.
Nna my nwe Enugu
Ohh ya nwe Enugu

I get plenty cars for lokoja
Who ask you?
Na me wan just Dey use leg waka
Who ask you?
My guys Dey beg me to come yanky
Who ask you?
I nor wan go, I too like Naija
Who ask you?
Davido and 2face wan Dey this song
Who ask you?
But I nor need person to spoil my song.
Who ask you?

Sheh you go first go America before you join American police
Abii them deh Dey surulere Dey join America police.

Abeg McMcarthy come make we Dey go.
ATM nor Dey pay one million
Thank you for banking with us.

Tags: Oga Network
Previous Post

Fireboy DML – New York City Girl Lyrics

Next Post

Chinko Ekun ft. Zlatan – Doings Lyrics

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Search FortuneLyrics

No Result
View All Result

Top Lyrics

  • Selena Gomez – Selfish Love Lyrics
  • Evanescence – Better Without You Lyrics
  • James Arthur – Medicine Lyrics
  • RAY BLK – Games Lyrics
  • AJ Tracey – Anxious Lyrics
  • Saweetie – Best Friend Remix Lyrics
  • No Rome, Charli XCX, The 1975 – Spinning Lyrics
  • Maroon 5, Megan Thee Stallion – Beautiful Mistakes Lyrics
  • Nick Jonas – This Is Heaven Lyrics
  • Lil Baby – Real As It Gets Lyrics
  • Tate McRae – slower Lyrics
  • Drake – Lemon Pepper Freestyle Lyrics
  • Drake – Wants and Needs Lyrics
  • Drake – What’s Next Lyrics
  • Justin Bieber – Hold On Lyrics
  • Bruno Mars, Anderson .Paak, Silk Sonic – Leave The Door Open Lyrics
  • Jade Bird – Open up the heavens Lyrics
  • J Balvin – Ma’ G
  • Olivia Rodrigo – Drivers License Lyrics
  • Brett Young – You Got Away With It Lyrics
  • KYLE ft. Josh Golden – But Cha Lyrics
  • Yung Bleu – Thieves In Atlanta Lyrics
  • Payday – Big Boy Lyrics
  • 2KBABY, Marshmello – Like This Lyrics
  • Ovi – Las Leyendas Nunca Mueren Lyrics
  • Baby Queen – These Drugs Lyrics
  • YG ft. Big Sean – Go Big Lyrics
  • Drakeo the Ruler – Talk to Me Lyrics
  • Dayglow – Something Lyrics
  • Wolf Alice – The Last Man On Earth Lyrics
  • Jhené Aiko – Lead the Way Lyrics
  • Nick Jonas – Spaceman Lyrics
  • Daddy Yankee – PROBLEMA Lyrics
  • SpotemGottem – Beat Box 3 Lyrics
  • Joel Corry, RAYE, David Guetta – BED Lyrics
  • H.E.R. – Damage (Justin Credible Remix) Lyrics
  • Etana ft. Stonebwoy – Proppa Lyrics
  • Pop Smoke – AP Lyrics
  • Abbah ft. Harmonize – Antonia Lyrics
  • THEY. – Count Me In (Remix) Lyrics
  • Post Malone – Only Wanna Be With You Lyrics
  • NSG – Drunk Guitar Remix Lyrics
  • JID – Skegee Lyrics
  • Becky G., Burna Boy – Rotate Lyrics
  • Kizz Daniel – Flex Lyrics

Advertisement

  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
Find Your Song Lyrics

© 2020 FortuneLyrics. All Rights Reserved! Powered by Fortune Lyrics

No Result
View All Result
  • Home
  • About Us
    • Advertise With Us
  • Contact Us
  • Cookies Policy
  • Disclamer
  • EULA
  • Privacy Policy
  • Terms of Service

© 2020 FortuneLyrics. All Rights Reserved! Powered by Fortune Lyrics