Melon – Superstar (Remix) Lyrics

 

Superstar (Remix) Lyrics by Melon (feat. YKB) 

 

Let me be your watermelon
(Melon melon melon melon)
(Melon melon)
Yusuf babyyyyyy
O lata, o lepo
My brother
(You know)

Watermelon, I took a break I had to look inwards
But I’m back activ with the noizi neiborz
Yeah we go too disturb
Them never acknowledge it
Them never acknowledge say I be baba siwon
For they don’t know that thou art giran
They find out, they foh oh
If you look in ykb eyes, wa ri superstar lomo
I no get style, nevertheless, I dey look fly
I no dey do competition, na me organize omo
I no get style, if I wan get, na freestyle

Bo she n gbe wa, lo she ma tu gbelo
You know me no get ear for story
This is ykb wey dey for lagos
All I wanna do is party like it’s ninety-ninety-nine-nine
Anything wey I drop, e no be one kind
Ah you like it like that
Them go play am all around like falcao

You knowwww
Out of naija
Straight from naija I’m a superstar
You can check my star
Ori owo ori dollar

Out of naija o o
Straight from naija I’m a superstar
You can check my star
Ori owo ori dollar

You know ooh ye
Check me out I’m a superstar
You know ooh ye
Ori owo ori dollar

You know it ye
Check me out I’m a superstar
Dem no reach ye
Won kere si number rolling dollar

At first I dey do alté o
Coz I mix am with yoruba won tu shote mio
Now I no get style man I sing as I like
I fit do and undo yusufkanbai mio

Coz I wanna fly up in the sky
Koni superstar lomo
Me I no get sta e ai
My music flexible e no get spa e ain

Boshen gbewa loshey matun gbelo
Coz me order for no trouble
This is melon and the noizi neiborz
And we just wanna party

Like it’s ninety-ninety-nine-nine
Anything wey I drop e no be moi moi
E must to high you like kai kai
Dem go play am all around like kaka

You knowwwww
Out of naija
Straight from naija I’ma superstar
You can check my star
Ori owo ori dollar

Out of naija o o
Straight from naija I’ma superstar
You can check my star
Ori owo ori dollar

You know ooh ye
Check me out I’ma superstar
You know ooh ye
Ori owo ori dollar

You know it ye
Check me out I’ma superstar
Dem no reach ye
Won kere si number rolling dollar

Superstar lomo o (ha ha)