Khaid – Anabella Lyrics

Anabella Lyrics

If I ever hurt you, girl, I’m sorry
Girl, I’m sorry
Oh, my baby, no go lemme follow zaddy
Follow zaddy
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send carry my money make we go faji

Baby wetin sup, oh
Touch my weaking point, oh
Make them throw me punch
Say me I go take insult, oh

Leave them, make them talk, oh
Make them talk rumours, oh
Make them throw me punch
Say me I go take insult, oh

Baby, make you no do gawu
Oya take anything wey you want I be talk and do
Money too long e get part 2
I know say you dey feel me, so no go Dey Mezebu

Girl, you dey reason me one kind and e dey pain me, oh
And e dey pain me
If na cash wey you want I go waybill, oh

Girl, if you ever fall my hand that thing go change me, oh
Say e go change me
If I go ever love you na maybe, oh

But shey you know say if I
If I ever hurt you, girl, I’m sorry
Girl, I’m sorry
Oh, my baby no go lemme follow zaddy
Follow zaddy
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send carry my money make we go faji

Baby wetin sup, oh
Touch my weaking point, oh
Make them throw me punch
Say me I go take insult, oh

Leave them make them talk, oh
Make them talk rumours, oh
Make them throw me punch
Say me I go take insult, oh