Joeboy – Door Lyrics - Fortune Lyrics
Fortune Lyrics
  • Home
  • About Us
    • Advertise With Us
  • Contact Us
  • Cookies Policy
  • Disclamer
  • EULA
  • Privacy Policy
  • Terms of Service
No Result
View All Result
  • Home
  • About Us
    • Advertise With Us
  • Contact Us
  • Cookies Policy
  • Disclamer
  • EULA
  • Privacy Policy
  • Terms of Service
No Result
View All Result
Fortune Lyrics
No Result
View All Result

Joeboy – Door Lyrics

4 min read

Joeboy Somewhere Between Beauty & Magic

Joeboy Door Lyrics

Door Lyrics

 

Lyrics for “Door”

 

I wanna talk about the things
I wanna talk about the things wey I dey feel (Things wey I dey feel)
I no dey say what I no mean
So if I tell you sey I like you e be real (Ye)
You got me confused (Eh)
I’m in the mood (Eh)
Ye am shako what you want (Eh eh eh)
Me I can do
You got me confused (Eh)
I’m in the mood (Eh)
Ye am shako what you want (Eh eh eh)
Me I can do
Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door (Oya oya open your door)
Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door
Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you be
Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you be
Wetin I go talk again (Eh)
Wetin I go do again to show you say you be
Wetin I go talk again (Eh)
Wetin I go do again to show you say you be
Pull up on your matter and I’m always on time
Sey na only you other girls on the side
Do them chuku chuku
Like sey na porcupine
And I like your way so I must say
You got me confused (Eh)
I’m in the mood (Eh)
Ye am shako what you want (Eh eh eh)
Me I can do
You got me confused (Eh)
I’m in the mood (Eh)
Ye am shako what you want (Eh eh eh)
Me I can do
Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so (Ko shé so)
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door (Oya oya open your door)
Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door
Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you sey you be
Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you sey you be
Wetin I go talk again (Eh)
Wetin I go do again to show you sey you be
Wetin I go talk again (Eh)
Wetin I go do again to show you sey you be
Eh eh eh eh eh

Eh eh eh eh eh

 

 

 

 

Credits

Song title: Door

Performed by: Joeboy

Written by: Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus and Michael Chigozie Alagwu

Produced by: Tempoe

Source: Banku Music Under Exclusive License to emPawa Africa Limited

Tags: Joeboy
Previous Post

Joeboy – Police Lyrics

Next Post

Joeboy – Show Me Lyrics

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Search FortuneLyrics

No Result
View All Result

Top Lyrics

  • KYLE ft. Josh Golden – But Cha Lyrics
  • Yung Bleu – Thieves In Atlanta Lyrics
  • Payday – Big Boy Lyrics
  • 2KBABY, Marshmello – Like This Lyrics
  • Ovi – Las Leyendas Nunca Mueren Lyrics
  • Baby Queen – These Drugs Lyrics
  • YG ft. Big Sean – Go Big Lyrics
  • Drakeo the Ruler – Talk to Me Lyrics
  • Dayglow – Something Lyrics
  • Wolf Alice – The Last Man On Earth Lyrics
  • Jhené Aiko – Lead the Way Lyrics
  • Nick Jonas – Spaceman Lyrics
  • Daddy Yankee – PROBLEMA Lyrics
  • SpotemGottem – Beat Box 3 Lyrics
  • Joel Corry, RAYE, David Guetta – BED Lyrics
  • H.E.R. – Damage (Justin Credible Remix) Lyrics
  • Etana ft. Stonebwoy – Proppa Lyrics
  • Pop Smoke – AP Lyrics
  • Abbah ft. Harmonize – Antonia Lyrics
  • THEY. – Count Me In (Remix) Lyrics
  • Post Malone – Only Wanna Be With You Lyrics
  • NSG – Drunk Guitar Remix Lyrics
  • JID – Skegee Lyrics
  • Becky G., Burna Boy – Rotate Lyrics
  • Kizz Daniel – Flex Lyrics
  • Rema – Bounce Lyrics
  • Starrah – Miss This Lyrics
  • Sinead Harnett – Last Love Lyrics
  • Prince Kaybee ft. Nokwazi – Ebabayo Lyrics
  • Young Dolph, Key Glock – Case Closed Lyrics

Advertisement

  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
Find Your Song Lyrics

© 2020 FortuneLyrics. All Rights Reserved! Powered by Fortune Lyrics

No Result
View All Result
  • Home
  • About Us
    • Advertise With Us
  • Contact Us
  • Cookies Policy
  • Disclamer
  • EULA
  • Privacy Policy
  • Terms of Service

© 2020 FortuneLyrics. All Rights Reserved! Powered by Fortune Lyrics