Joeboy – Count Me Out Lyrics

 

Count Me Out Lyrics by Joeboy

 

Uh, I think I—

I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it, ye
I drop hit, I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it, ye
I drop hit, I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye

Now you see me ‘pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar, o
You can’t hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o, ja o, ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about, ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out, out, out
‘Cause I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about, o na