Davido – UNAVAILABLE Lyrics

 

UNAVAILABLE Lyrics

 

Baddest
Ya know!
Ehh-ehh-ehh-ehh-ehh
Tune in to kings of songs and blues
Initiating rage process

I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)

And I sorry for who
Who wan gbe my matter so ri
I’m only human (Human)
So make nobody para o
Say I carry woman
Shey na man wey I for carry
Fuck all the rumours
Abi e get when I talk say I be pastor hmmmm
Ge Ge
If you know, you o
Picker one
If it’s not owo o
I can’t talk
‘Cause owo ni koko
Koko
I dey dey your dey, me I dey for the dey, girl, I’m unavailable

I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)

Dem streets been complicating my life
I no I have no time, shiner
Come see me shining
Like too many girls on my IG
I’m changing my life o
I want momo proud in me
She gat me going
This friend took all my freedom
‘Cause ima big propeller
Save the remorse
Girl go jealous
‘Cause I dey banana
Ima big propeller
Save the remorse
Girl go jealous
‘Cause I dey banana
‘Cause ima big propeller
Save the remorse
Girl go jealous
‘Cause I dey banana
Ima big propeller
Save the cheddar, fuck their father
Chiki-chi-chiki-chi-chi

I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)