Davido – U (JUJU) Lyrics

 

U (JUJU) Lyrics

 

If no-if no be you
Wey dey ginger my body
Cool my body
Sweet my body, yeah

If no be you
Wey dey ginger my body
Cool my body
Sweet my body

I cover you
You dey do me like juju dey worry me
Juju dey do me like juju worry me ahhn
I cover you
Oh, you dey do me like juju dey worry me
You dey do me like juju worry me ahhn

No go tell you tu le jo
Jowo, baby jowo
Do anything for ya
Save my life for sure
Say make you go check your balance
‘Cause I go dey send the allowancе
Steady, steady gan
You know say the monеy come
How much you wan chop o?
Wey I no get o
You dey do me like juju dey worry me
You dey do me like juju dey worry me
Wetin they wan talk o
You dey do me jazz o
You dey do me like juju dey worry me
You dey do me like juju dey worry me

If no be you
Wey dey ginger my body
Cool my body
Sweet my body, yeah
If no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweet my body

Yeah, say she want Big Smoke
Who? Baby, you want me?
Well you can get this G-wagon here for free
When these guys were switching sides like halftime
You wanted the only people that were there for me
No cap, you worry when you don’t hear from me
I know that communication is rare for me
I’m so tap, that to be honest when you whipping the egusi like that
You already know agaracha must come back

Don’t get lost in the illusion
Baby sit down, stop jumping to conclusions
You never had a tough boy in your family like me
So I understand the confusion
We getting money, feeding my people no apology
Every minute at the day God is calling me
I never sleep over sabi dey worry me, ah ah

I cover you
You dey do me like juju dey worry me
Juju dey do me like juju worry me ahhn
I cover you
Oh, you dey do me like juju dey worry me
Oh, you dey do me like juju dey worry me ahhn

You, you, you, you