Cobhams Asuquo, Patoranking & Bella Shmurda – Jah Eli Jah Lyrics

 

Jah Eli Jah Lyrics by Cobhams Asuquo, Patoranking & Bella Shmurda

 

I remember those days
When no lighter, no ganja, no friends
I remember those days
When we had to buzz
To get friends
I hustle on my way up
I did it all alone
I brought all my brothers up
Let dem see me shine bright

Holy Michael, Holy Gabriel
Holy Raphael, Holy Uriel
Baba bless me make dem envy
The way I’m flexing
The money resting
Holy Michael, Holy Gabriel
Holy Raphael, Holy Uriel
Baba bless me make dem envy
The way I’m flexing
The money resting

Eli jah Eli jah
Send down fire
Bless my ota
Pour me water
Holy water
Make dem see say
Me I no dey suffer
Eli jah Eli jah
Send down fire
Bless my ota
Give dem long life
To see me prosper
Make dem see say
Me I no dey suffer again

Oluwa say make we pray for
Our enemies and our neighbours
Bless my enemies and my neighbours
So that when I buy big Benz
Dem go see more to say more
You gimme Grace gimme favour
Now I’m rich and I’m famous
So tay I dey buy big houses for Lagos
Anyhow anyhow people go dey
Wey go hate us

Holy Michael, Holy Gabriel
Holy Raphael, Holy Uriel
Baba bless me make dem envy
The boy that is flexing
The money resting

Eli jah Eli jah
Send down fire
Bless my ota
Pour me water
Holy water
Make dem see say
Me I no dey suffer again
Eli jah Eli jah
Send down fire
Bless my ota
Give dem long life
To see me prosper
Make dem see say
Me I no dey suffer again.

Na me dem dey call kekere o
Back then I no fit chop kpekere o
Poverty just dey tele o
But Oluwa iwo ni mo gbe ke le o
Wetin my eye don see
Omo my mouth no fit talk am
From ghetto to oversea
Anywhere you hear my gbedu
Follow me rock am

Holy Michael Holy Gabriel
We don prove dem say
My head e dey there
Holy Michael Holy ‘Ranking
Father me I give you special thanking

Eli jah Eli jah
Send down fire
Bless my ota
Pour me water
Holy water
Make I ram bam bam bam
With plenty raba
Eli jah Eli jah
Send down fire
Bless my ota
Give dem long life
Make dem see say
Me I no dey suffer
Alright

Eli jah Eli jah
God of fire
Bless my ota
Give dem long life
Make dem see me prosper
Make dem see say
Me I no dey suffer
Again again again
Eli jah Eli jah
Send down fire
Bless my ota
Give dem long life
Make dem see say
Me I dey prosper.
Jah Eli Jah Eli jah
God of fire
Bless my ota
Give dem long life
Make dem see me prosper
Make dem see say
Me I no dey suffer again again o
Me no fit suffer again
Me can’t suffer again o
I no fit suffer again
Dun know