Burna Boy – Omo Lyrics - Fortune Lyrics
Fortune Lyrics
  • Home
  • About Us
    • Advertise With Us
  • Contact Us
  • Cookies Policy
  • Disclamer
  • EULA
  • Privacy Policy
  • Terms of Service
No Result
View All Result
  • Home
  • About Us
    • Advertise With Us
  • Contact Us
  • Cookies Policy
  • Disclamer
  • EULA
  • Privacy Policy
  • Terms of Service
No Result
View All Result
Fortune Lyrics
No Result
View All Result

Burna Boy – Omo Lyrics

2 min read
Burna Boy African Giant Album Lyrics
Burna Boy – African Giant Album Lyrics

Burna Boy Omo Lyrics

[Intro]
Mmmmh Yeah yeah

[Chorus]
Fine like Omotola
She get money like Otedola
She wan get motor now
She no dey find anybody wey dey control her
Say she be foreigner , these days she don dey popular
She say she no get no time for me now
She no dey answer when I am calling her

[Post-Chorus]
Baby show me what you can do
If I light your candle
Shey you go gon fit tando
Make i show you what I can do
As long as you come through
I go give you bamboo now

Baby your body dey for my eye x2

[Verse]
Girl you know you sey you ah murder them you are real killy killy(El chapo)
Girl ebe you be the talk of the town really really
Girl everybody dey look when you enter the building
Tell me what to do; girl I am for real

Girl I’ve been scheming, plotting, planning…
Fuck a plan A, move to plan B
Cum many times are perfect timings
And you should take a chance and try me
It should be pon me that you are whining
No other girl can satisfy me
Girl me and you could be vibing
But you keep playing these games and hiding

[Chorus]
Fine like Omotola
She get money like Otedola
She wan get more dollar
She no dey find anybody wey dey control her
Say she be foreigner , and these days she don dey popular
She sey she no get time for me now
She no dey answer when I am calling her

[Post-Chorus]
Baby show me what you can do
If I light your candle
Shey you go gon fit tando
Make I show you what I can do
As long as you come through
I go give you bamboo now

Baby your body dey for my eye x2

Fine like Omotola, like Omotola
Get money like Otedola ehh, like Otedola (x2)

Tags: Burna Boy
Previous Post

Burna Boy – Killin Dem Lyrics

Next Post

Burna Boy – Secret Lyrics

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Search FortuneLyrics

No Result
View All Result

Top Lyrics

  • H.E.R. – Damage (Justin Credible Remix) Lyrics
  • Etana ft. Stonebwoy – Proppa Lyrics
  • Pop Smoke – AP Lyrics
  • Abbah ft. Harmonize – Antonia Lyrics
  • THEY. – Count Me In (Remix) Lyrics
  • Post Malone – Only Wanna Be With You Lyrics
  • NSG – Drunk Guitar Remix Lyrics
  • JID – Skegee Lyrics
  • Becky G., Burna Boy – Rotate Lyrics
  • Kizz Daniel – Flex Lyrics
  • Rema – Bounce Lyrics
  • Starrah – Miss This Lyrics
  • Sinead Harnett – Last Love Lyrics
  • Prince Kaybee ft. Nokwazi – Ebabayo Lyrics
  • Young Dolph, Key Glock – Case Closed Lyrics
  • Jamopyper – Better Better Lyrics
  • Focalistic, Davido – Ke Star (Remix) Lyrics
  • Alan Walker, salem ilese – Fake A Smile Lyrics
  • Still Woozy – Rocky Lyrics
  • Justine Skye, Timbaland – Intruded Lyrics
  • Marshmello, Arash – Lavandia Lyrics
  • Mike Shinoda – Happy Endings Lyrics
  • ELIO, Charli XCX – CHARGER (Charli XCX Rework) Lyrics
  • KC Lights – Cold Light Lyrics
  • Trippie Redd, Travis Barker – PILL BREAKER Lyrics
  • Tones And I – Fly Away (RIP King T)
  • Coi Leray – No More Parties (Remix)
  • CJ – I’m Lit Lyrics
  • Brent Faiyaz – Eden
  • Conan Gray – Overdrive Lyrics

Advertisement

  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
Find Your Song Lyrics

© 2020 FortuneLyrics. All Rights Reserved! Powered by Fortune Lyrics

No Result
View All Result
  • Home
  • About Us
    • Advertise With Us
  • Contact Us
  • Cookies Policy
  • Disclamer
  • EULA
  • Privacy Policy
  • Terms of Service

© 2020 FortuneLyrics. All Rights Reserved! Powered by Fortune Lyrics