Brainee – Shutdown Lyrics

 

Shutdown Lyrics by Brainee

 

Crazy you know
Grind
Its onetime baby
See, it\’s kinna crazy you know
As i drop gbese dem come dey feel me you know
When i drop girls them dey halla my name
Say Brainee done elevate e don step up him game
no be by my power you know
na baba God dey hold me like a tower you know
And my gbedu na hit everything na legit
Na tye on the beat you don dey feel am you know
E dey for body – body
We go get money – money
This wan na gbedu – gbedu
wetin man no go see – go see
But mans gatta work if mans garachop
Mans gatta act if mans gatta talk
I no dey yarn wetin i no go do
kuz ngwuzoro na stage hanile makwa no shutdown
And When I grab mic omo na shutdown
Nwanne okwa shutdown
When i drop song omo na shutdown
Nwanne okwa shutdown
And Any show I go omo na shutdown
Nwanne okwa shutdown
Anything i do omo na shutdown
Omo mehn na shutdown
i dey gidigba like pillar, i no dey slack one bit
If no be kudi ego matter, biko just hang it
Anama chokwa nsogbu, i get clean armpit
You try to shoot, u fit to miss, or less yu call gambit
Weda na igbo yoruba pidgin english
i go dey give you till you weak
e no dey finish
i could do grime like am british
Je peux rap en francais no be biggish
E dey for body – body
We go get money – money
This wan na gbedu – gbedu
wetin man no go see – go see
But mans gatta work if mans garachop
Mans gatta act if mans gatta talk
I no dey yarn wetin i no go do
kuz ngwuzoro na stage hanile makwa no shutdown
And When I grab mic omo na shutdown
Nwanne okwa shutdown
When i drop song omo na shutdown
Nwanne okwa shutdown
And Any show I go omo na shutdown
Nwanne okwa shutdown
Anything i do omo na shutdown
Omo mehn na shutdown