Boybreed – Julie Lyrics

Boybreed Julie Lyrics

Boybreed – Julie Lyrics

Boybreed Julie Lyrics

I know say the love e dey flow when we dey together,
As e dey do you e dey do me
I dey pray make we dey forever, yeah uhmmm Sake of you love me when I no get paper yea
But when you dey by my side I dey feel like Dangote You know baby…

Say this love e no be joke, joke
Say this love e no be joke (yea yea)
See the way you do me, Julie you captivate my soul Say this love e no be joke, (no be joke!)
this love e no be joke yea
Say me love you truly Julie you be the one I know Ooh woahhhhhh…

Julie say me love you truly Julie let me love you Julie Julie say me love you truly Julie what you done to me

Julie say me love you truly Julie let me love you Julie Julie say me love you truly Julie what you done to me

Julie I dey beg you make you never chop my eye Anything wey you wan do me make you think am twice Cos when you need somebody wey go dey your side
Na me go dey your side
So I beg you make you think am twice Before you chop
Ma je oju mi ahh je oju mi ahh
I dey beg you Julie o, ahh Julie o ahh Baby Julie!
To please you is my duty
And I go chop your heavy duty Ahh you know you’re a cutie Ebelebe confirm

Julie say me love you truly Julie let me love you Julie Julie say me love you truly Julie what you done to me

Julie say me love you truly Julie let me love you Julie Julie say me love you truly Julie what you done to me

What you done to me
See what you done to me! Julie, Julie ehh
Boybreed pon the place Put it pon replay na Cymatic
Minzulode, Normal.