1da Banton – Summer Love Lyrics

 

Summer Love Lyrics by 1da Banton

 

Believe
Believe, believe
I been dey think say I too sabi (This love thing)
Until dem break my heart oh I see (see sumtin)
And now you dun dey show me love
Wey dey feel like true love, ye eh
I dey see everything e dey be like true love
But I no wan believe, believe, believe, believe you
Say I no fit believe, believe, believe, believe you
Even when I wan dey believe, believe, believe, believe you ey
Say I no fit believe believe, believe, believe you
Say dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart
I dey wish for that special love
Summer love ah
Say dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart
I dey wish for that special love
Summer love urh urh
Show me
This love you dey show me
I swear down I dey feel am
Na Micheal Jackson Thriller oh no
Lisa, I swear down she been do me
I no go lie she been fool me
E make me wan lose it
Since you came into my life you make me fall in love
Wetin you dey do me girlie me I never know
I dey follow you from Agip down to Rumukalagbor
I say Okiemute dun rent house for my mind
But I no wan believe, believe, believe, believe you (believe oh)
Say I no fit believe, believe, believe, believe you
Even when I wan dey believe, believe, believe, believe you ey
Say I no fit believe, believe, believe, believe, you
Original oh
Original 1da Banton, deyyyah
Say dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart
I dey wish for that special love
Summer love
But I no wan believe, believe, believe, believe you
Say I no fit believe, believe, believe, believe you
Even when I wan dey believe, believe, believe, believe you ey
Say I no fit believe, believe, believe, believe you
Original oh
Dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart
I dey wish for that special love
Summer love
Say dem dun do me bad e dun do
Them dun break my heart e dun do
But deep down inna me heart
I dey wish for that special love
Summer love ahn ahn